Elige una pista para reproducir
Mmm
Specky Spectro
Incase you don't know
Mmm.. mmmmmm
Them say na broke man dey give explanation
And na broke babe dey see man as Salvation
Well me I come here to give you Gyration
And if you feel this gbedu you must win More
More more
You must win More
You must wee oo oo oo
You must win More (gbara m siren nwanne)
You musy wee oo oo oo
You must win more
You must wee oo oo oo
You must win More
You must wee oo oo oo
You must win
When men dey town you go know
(When men dey town you go know o)
When men fall out e go show
(E go show wee oo wee oo)
Dem no dey make mouth, dem dey do, do do
Yeah yeah
So God forbid say we give up
All dem haters dem too talk
I'm active (send Aza boy!)
No go dey wait for screenshot I'm active, active
No go dey wait o
I'm active ( iwotago?)
No go dey wait for screenshot I'm active active
Yeah I'm active active
Them say na broke man dey give explanation
And na broke babe dey see man as Salvation
Well me I come here to give you Gyration
And if you feel this gbedu you must win More
More more
You must win More
You must wee oo oo oo
You must win More (gbara m siren nwanne)
You musy wee oo oo oo
You must win more
You must wee oo oo oo
You must win More
You must wee oo oo oo
You must win
Wee oo wee oo wee oo
You must win more more more
Wee oo wee oo wee oo