Elige una pista para reproducir
Hayaya hayaya
Wickedest Vibes Yoo
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Jusile)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Jusile)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Jusile)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Jusile)
She looked my face like a sarafina
I wanna touch'ya hold her waist
But she still never gives out
She wann dey tell me
Ema gbami who be this fuccin nigga
I con dey tell'er say oh baby biko.
No dey say that
Wa wan dey try to give
Give you all my whole heart
For this girl matter
'Be like sey i wan get yellow fiver
Aradugbo ema gbami
Shey make i luch ma self out
For the girl case but me no say.
Me still no go dab out
Mm.mama na b karatе
Her father was a soldier
Thе girl wann kill me.
'Be like say she dey upset ma liver
Baby ella what's your
Real name
I need you callin' just for the weekend
Bad man never loose
Bad man at we net
I gatt money on my left
And right
You should know me dear
Bad man at w* net
I gatt money on my left
And right
You should know me dear
Oh baby girl think about you.
Ohh baby can't do without you
Ohhh baby girl you are the
Heart desire...
I give you all in my hand o
I give you all of my heart o
Ohh baby girl...
You are the heart Desire
Ibadi ee kokomba (cucumber)
Ibadi ee kokomba
Ibadi ee kokomba
Ibadi ee kokomba
Ibadi ee kokomba (Ibadi ee kokooo)
Ibadi ee kokomba (Ibadi ee kokoo)
Ibadi ee kokomba (Ibadiee kokoo)
Ibadi ee kokomba (Ibadiee kokooo)
Have been doing this
Just to get a relax
Seeing you eye to eye
Wasn't that easier
Never be a horny baby
These is gettin' too much
When i first met you in school
Lemme see my love in you
With a pretty cool
Anyway u speak to me
In a mini way
All of my nigga
Just wanna see me with a lady
Ain't gat no choice
But baby don't you ever worry
Just relax never tell me bad byes
Hello nice to meet ya late'yaa
You've done that
Not just to get me on a anger
So baby ella
Whats your real name
I need you callin' just for the weekend
Bad man never loose
Bad man at we net
I gat money on my left and right
You should knw me dear
Oh baby girl think about you.
Ohh baby can't do without you
Ohhh baby girl you are the
Heart desire...
I give you all in my hand o
I give you all of my heart o
Ohh baby girl...
You are the heart Desire
Ibadiee kokomba (cucumba)
Ibadi ee kokomba
Ibadi ee kokomba
Ibadi ee kokomba
Ibadi ee kokomba (Ibadiee kokooo)
Ibadi ee kokomba (Ibadiee kokoo)
Ibadi ee kokomba (Ibadiee kokoo)
Ibadi ee kokomba (Ibadiee kokooo)
This your love e dey mba me o
This your love e dey mba me
This your love e dey ginger me o
E dey ginger me oo holla
Oh baby girl so you and i
Ooh baby com'in. In my life
Oh baby come and be my wife
Ooh baby girl you mean so much love to me
Oh baby girl so you and i
Ooh baby com'in. In my life
Oh baby come and be my wife
Ooh baby girl you mean so much love to me
You give soo much love to meaaah
You mean so much love to me
Oh baby girl you give soo much love to me
You mean so much love to me
Oh baby girl you give soo much love to me
You mean so much love to me hayayayaa... eeh
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Jusile)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Jusile)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Jusile)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Judi)
Hayaya hayaya (Jusile)