Elige una pista para reproducir

Oh yeah yeah
Gburo
Oh no hell yeah that’s true na dem talk like that
Hell no that’s trash that’s shit I no dey feel hin song
Ohh true mai see that’s lit I think I like this one
Ohh sweet o dun odun
As soon as I get the money I go ball on you
As soon as I get the money I go ball mummy o
Momase gudugudu meje
I go tolani mase
I go call bolanle
I go call bisola I go tell dem say mase
Momase gudugudu meje
I go buy plenty cars wey dey
Mo ma call bolanle
I go call bisola I go tell dem say mase
As soon as I get the money I go ball on you
And if you don dey do me anyhow I go kolobi o
If I go flex you I go call on you
We go spend the money koleduro o
Ma ba eh ko maba eh ko
Loma simi ma ba eh ko
I dey vex o I dey vex o
Oga ade i dey vex o
Mo ma flex o
I go flex o
I go dey for my benz o
Sho ma bet o
I go get o
And Na you regret o
Ma ba eh ko maba eh ko
Loma simi ma ba eh ko
No dey vex me I dey vex o
Na begi I dey beg o
If u get the money Them go ball with you
All the people wey gossip them go start to follow you
Then the ladies follow too
I go just Dey mezebu
Oh me
Me I go just Dey catch my cruise... like woah!
Picture me pulling up in a lambo....sheeesh!
I go take you to places u can’t go
And to the people wey Dey for me when I broke
We go Dey for life blessings on blessings everyday
When I’m pulling with gang ay solid defense
Pepper no go rest atarodo I go vex
I no oppress but my looks dey oppress
I go leave chindima follow Canadian girls
Culz wave let em know
Tell the world u already know
As soon as I get the money I go ball on you
As soon as I get the money I go ball mummy o
Momase gudugudu meje
I go buy plenty cars wey dey
I go call bolanle
I go call bisola I go tell dem say mase
Money go showcase
Awon blog gan ma post
Dem go start showface
Awon oloshi tan maun ghost o
Momase gudugudu meje
I go tolani mase
Moma pe bolanle
I go call bisola I go tell dem say mase