Elige una pista para reproducir
No dey look face oh
About you come here make you dey look face oh
And if you reason, how I dey reason
You go get joy without any reason
Cause wahala e no dey end
E go find you without any reason
So forget your sorrows
Make you dance and shake body
Looku looku make you free
See your friends dey move body
Take my hand and dance with me
Dance with me
Pre-chorus
DJ put on repeat
You know we're getting lit
Jump when you hear the beat
Jump when you hear the beat
Everybody ready
Everybody ready
Get on the floor aya ya
On the floor aya ya
DJ give me some more
Give me some more aya ya ya ya ya
Give me some more
Give me some, give me some more aya ya ya
(×4)
Fire fire, the dance floor is on fire
Fire fire, the dance floor is on fire
Fire fayayaya, dance floor is on fire
Fire fayayaya, dance floor is on fire
If you like wetin you see no form you sef fit standa
Show us wetin you sabi, move your body oh nana
Wakayekeyekeyekeyekeyeke ye ye
The energy is high and we no go tire
DJ put on repeat
You know we're getting lit
Jump when you hear the beat
Jump when you hear the beat
Everybody ready
Everybody ready
Get on the floor aya ya
On the floor aya ya
DJ give me some more
Give me some more aya ya ya ya ya
Give me some more
Give me some, give me some more aya ya ya
(×4)