Elige una pista para reproducir
When I knock shey you go open door
Even for midinight oh
Gwanu mu my lady oh
When I call shey you go answer call
Even for midinight oh
Gwanu mu my lady oh
Shey you go give me your liver
When this one don dey fail me
Ewoh
Gwanu mu my lady
Abi na ogogoro
Ogogoro
Ogogoro oh
Wetin dey shak me
Ogogoro
Ogogoro
Ogogoro oh
Baby I was trying
Tryna take my time with you
A couple of these fools
Got my heart in blues
But I be staying by your side
This I testify
These streets are cold
My baby come and keep me warm
These streets are cold
My baby hold me in your arms
I hold you down
Let me know
Come on baby let me know
I hold you down
Let me know
Come on baby let me know
I hold you down
I hold you down
I hold you down
I hold you down
I hold you down
I hold you down
I hold you down
I hold you down
Abi na ogogoro
Ogogoro
Ogogoro oh
Wetin dey shak me
Ogogoro
Ogogoro
Ogogoro oh
Hold you down
Na me hold you down oh
I hold you down
Na me hold you down oh
I hold you down
Na me hold you down oh
I hold you down
Yeah yeah yeah
Na me hold you down oh
I hold you down
Na me hold you down oh
I hold you down
Na me hold you down oh