Elige una pista para reproducir
Who is responsible!
Yeah
Yeah
WESL1
GRRR(Breathe in and out)
Na so them dey breathe when them hear my vocals
KADUMKABAI WEY DEY PLAY THEM LIKE POKER
E dey their neck like choker
IP address dey local
Serve me the bitter kola
Came to your ends and I shot without your consent
(Yeah, yeah)
This game na my bitch and I be their father(daddy)
Na me dey press their neck on a steady
When them no get am clear them been call me
Caricature my grind I go get your time
Facts
Na me dey reign for ona premises
You come online and you wan dey diss we
Dey deviate with ona cock and Bull shit
One of the best in this(who? me)
Tawaish your bumbum Lyrically speaking na them I drill
Pumping adrenaline
Main character na me them see
Why them no shut up when I speak
Why them pretending like them big
Body shame me because I'm BIG
B.I.G
Na so them dey breathe when them hear my vocals
KADUMKABAI WEY DEY PLAY THEM LIKE POKER
E dey their neck like choker
IP address dey local
Serve me the bitter kola
Idan
International e no be local
Shoutout to BigMan Pandah
Yo
I was down in a critical stage
Couldn't even get paid so them laugh my face
Too many gave me space
Forgot the life that we live is a fucking race
E sup tomorrow, at the same time Brodie e fit sup today
So just get believe
Believe in you
Ajeh
Watsup
My nigga don't fumble
BIG C tell just be humble
But at the same time be ready to fight
Something like the royal rumble
Normally you come from the jungle
Ajegunle boy BigMan viber
Ajegunle boy me no joker
Ajegunle boy me na BigMan survivor
Na so them dey breath when them hear my vocal
I walk around I'm a BigMan vibe
Enemies know I'm a fucking survivor
I de their neck like choker
IP address dey local
Serve me the bitter cola
Come to your ends and I conquer
BIG P
Make them no whine this G
Hustling long time from the mainland to the island
Been pushing P
Believe in consistency at the same time pray for longevity
(Haa haa)
Omo na so them dey breath