Elige una pista para reproducir
Baby yeah
What you want from me
Baby yeah
What you want from me
(Girl I go dey for you my baby girl I go dey)
Girl I go wait ohh
Come and balanciego
Spin around like tornado
Come chop my ego
My money
Soweto
Sweetie like potato
My curry
Come to me baby ohh
You dey burst my head
My jolly
Girl I no go lie
This love wey you do me got me hypnosed
No dey waste time
I go call you sharpaly make you come my side
I go give you one
Give you chance
Give you my time odo
Sweet melanin
Abii you come from another world
Abii na underworld
Je je je
I wanna love you
Je je je
I wanna love you
Je je je
I wanna love you
Je je je
I wanna love you
Je je je
I wanna love you
Je je je
I wanna love you
Je je je
I wanna love you
Je je je
I wanna love you
Baby yeah
What you want from me
(Girl what you want girl what you want with me baby ohh)
Baby yeah
What you want from me
(Girl I go dey for you my baby girl I go dey)
Girl I go wait ohh
Come and balanciego
Spin around like tornado
Come chop my ego
My money
Soweto
Sweetie like potato
My curry
Come to me baby ohh
You dey burst my head
My jolly