Elige una pista para reproducir
Freestyle
I'm just chasing my dreams bruh
I'm just doing what I love everyday
I don't bother nobody
You don't know me
You don't know where I've been
What I've been through
You mad at me
And all I'm trying to do is take care of my family and live my dream
Kolex Again
I started from the Conner
I nor like WAHALA
Nobody show me love
Bid shout out to my Mama
I nor send anybody
I just dey do my thing
And ON GOD for life
As am chasing my dreams
I do am for my mama
I do am for my Benz
I do am for my hommies
I do am for my girls
I do and for my nigger and haters
Wey underrate me
Each time I pass I swear
Them Dey debate me
I know say they nor like me
But I nor Dey mind
Money changes everything
Na money I dey find
No matter what I go through
I go surely win
And your girl go always like me cos I always keep it real
My mind my dey the game
But I dey my lain
I'm grateful for my life
Na why I nor dey complain
Nobody know tomorrow
But tomorrow he self
And for tomorrow to know you
Now you've got to use your sense
So many things wey I dey cane
But I nor dey cry
I go just think, pray and smoke my one tie
Money on my Mind
Steady on my Grind
Love can't be first for now na money money I dey find
Me and my people just dey suffer but the government nor dey reason us
Th country just dey hard like say
Na here they for kill Jesus
We nor fit suffer forever and that I know
Kolex with the mic bro you know as e dey go
I woke in the morning
Say a prayer roll a blunt
Steady on the grind
Making money is a must
Patience na the key
Nor be power
Nor be force surly we go pull up and e nor go be plug ON GOD
There's no smile on my face
I've been talking to the most high
Cos the hustle na grace
I dey my lain
And I dey run my race
And I Dey keep am cool
No matter what man say
So God all these suffer don dey tire me
Na steady I Dey call on you
But why you nor dey answer me
Na steady I Dey paste aza
But nobody dey wire me
Big shout out to you
Cos goodness and mercy dey follow me
God making money is a must o
Steady on the grind I nor get another choice o
Run am for your boy you know say my birthday Dey come o
Dubai or Miami this year
I nor like dull o