Elige una pista para reproducir

Finish work, finish work
You say you love the way I finish work
Finish work, oh Yeah
It's your boy P Adamz
Its Hotbillz Empire Baby
Tell me say I handsome
Tell me say I handsome
They be wanting the boy like a ransom
Tell me say I handsome
They be wanting the boy like a ransom
Oya do that thing, killa with it
Do that thing
Do that thing killa with it, killa with it
Oya do that thing, killa with it
Do that thing
Do that thing killa with it, killa with it na na
No b today o, I say no b today o na
Girls come my way
when they see me all they say is that
I finish work, finish work
You say you love the way I finish work.
Finish work, finish work
You say you love the way I finish work naaa
Mad jam make you whine to this
Freestyles turn into a hit
Man down make you call police
Cos my music take away all your oxygen
Watch me pull up pull up to the place in a Rover
With the Henny on the spot never sober
A long time wey you want to b my lover
Now you asking me for closure
Baby slow your roll
Any small tin you wanna open and close
I never talk Jack you don comot your clothes
Body too fine carry overload ehhhhh
Baby slow your roll
Any small tin you wanna open and close
I never talk Jack you don comot your clothes
Body too fine carry overload ehhhhh
Oya do that thing, killa with it
Do that thing
Do that thing killa with it, killa with it
Oya do that thing, killa with it
Do that thing
Do that thing killa with it, killa with it na na
No b today o , I say no b today o na
Girls come my way
When they see me all they say is that
I Finish work, finish work
You say you love the way I finish work
Finish work, finish work
You say you love the way I finish work nah
See they feeling the boy now
From Lagos to Ghana
They say they feeling the boy now
From Malay to Chinaaaaa
Back then bad belle dey flow me shit
My girlfriend leave me go follow artist
But now girl twerk lemme feel your waist
The way your body move to the beat
So they tell me say I handsome
They demanding for the boy like a ransom na na
When I pull up in my rover
See the girls all around they come over na na
Oya do that thing, killa with it
Do that thing
Do that thing killa with it, killa with it
Oya do that thing, killa with it
Do that thing
Do that thing killa with it, killa with it na na
No b today o, I say no b today o na
Girls come my way
When they see me all they say is that
I finish work, finish work
You say you love the way I finish work
Finish work, finish work
You say you love the way I finish work nah