Elige una pista para reproducir
(arts, you slut)
i want the money
i want the funds
i want the fame too
i want it all
make my life sweet like honey
i wanna ball
i just dey do anything wey go pay
i don't wanna fall
wanna get high, so, na where the cana dey i lap, lap, lap
fucking a milf, na where the mama dey i lap, lap, lap
see onigbo ni mi, na where the backy dey i lap, lap, lap
yeh, ashewo ni mi, i'm making your bihhh wet like tap
nigga, i no dey cap
i no dey fuga for rap
i get match with a baddie, after i smoke backy, i go bath
i want a whole lotta shit, nigga, i wanna fuck on your bitch
i wanna suck her on her tits
i wanna feed her my kids
if you dey find me
na where the cana dey i go
if my babe whine me
i go carry my dick, i dey go
i dey go where the baddies dey
see the babes dem dey whine waist
make i lap for, like, 9 days
smoking igbo, na the right way