Elige una pista para reproducir

Ti m ba ke abba father gan O'n je mi
(When I cry Abba Father He answers me)
E dey hear me
(He hears me)
Baba mi
(My Father)
By the blood I dey para gan no near me
(By the blood I'm dangerous so don't come close)
Dem dey fear me
(They are afraid of me)
Ota mi
(my enemies)
Mo mo pe daily, daily, I can boast you're unfailing
Since the day that you named me
My enemies have been wailing
Usually I praise like this then I dance like this
I hope you don't mind if I scratch that itch
Praise is my weapon of warfare
I know if I call you, it's certain, O ma n da'un
One thing about my real G's
When e sup, we all know how it gats be
Knees to the floor, both hands in the air
Praise till the blind man, star see clear
We go praise till the lame walk
This one na warfare
And we get God wey dey hear us
Ah, Jagun Jagun, I know that you will answer me
Ti m ba ke abba father gan O'n je mi
(When I cry Abba Father He answers me)
E dey hear me
(He hears me)
Baba mi
(My Father)
By the blood I dey para gan no near me
(By the blood I'm dangerous so don't come close)
Dem dey fear me
(They are afraid of me)
Ota mi
(my enemies)
Ah, Dide dide dide show them
(arise arise arise show them)
K'ota mi mo pe Oluwa dey here
(let my enemies know that God that you are here)
I don't care if they come from the east or they come from the west
My Jagun Jagun dey here
Dide dide dide show them
(arise arise arise show them)
K'ota mi mo pe Oluwa dey here
(let my enemies know that God that you are here)
I don't care if they come from the east or they come from the west
My Jagun Jagun dey here
I talk less
No Cho Cho Cho for the contest
When I'm confronting their congress
I call their bluff and I stay first
Mtcheeww
Me no send anyone seh!
Action film when we on set
Good riddance to bad nonsense
Christ is Lord make dem confess
I'm fetching with joy from the konga
Salvation mi Jin lo far
When I pray for the altar
Ebelebe for the ota
Come back to the game bi ti pogba
No weapon formed fit prosper
Righteous man may fall seven times
But every-time when I call on that name ah ti m ba ke!