Elige una pista para reproducir
Burst my head no be lie
Na you dey high me no be wine
Na you I wan do no be crime no be time
For you I go do both the crime and the time
Yeah
Oh nanana sexy sexy mama
Your beauty dey muzz me
Make dem clear for achalugo baby
Sexy fire body baby ragabomi oh
She so spicy
Gimme make I chop your nkwobi
Sunmomi oh
Na you dey on me
My baby put it on me
On me
I shack small kine kine oh
But na you wey dey high me
Baby sunmomi
Sunmomi sunmomi
On me oh on me
My baby put it on me
On me
I don reach my claro oh but na you wеh dey muzz me
Baby sunmomi
Hmm sunmomi
Nakupenda my Cindеrella
You soft like mozzarella
I'm love sick you dey treat me wella
You blow my mind like vuvuzela
Flew from Capetown straight to Bali
Smoking cali that strain from Cali
Breakfast in bed and you're serving body
I no be vegan I dey eat punani
Burst my head no be lie
Na you dey high me no be whine
Na you I wan do No be crime no be time
For you I go do both the crime and the time
Nobody fine or fly like you
I tell you that year now you're that times two
Put in on me like tattoo
You're so bad it feels like taboo
Sunmomi oh
Na you dey on me
My baby put it on me
On me
I shack small kine kine oh but na you wey dey high me
Baby sunmomi
Sunmomi sunmomi
On me oh on me
My baby put it on me
On me
I don reach my claro oh but na you weh dey muzz me
Baby sumomi
Hmm Sumomi