Elige una pista para reproducir
London give them the vibe
London give them the vibe
London give them the vibe
London show your way
I say we gallant
Owo gallant
My money gallant
Ego gallant
My life is balance
Account balance
My motor balance
My team is gallant
I say we heading to top now
Ain't nobody fit stop wetin Jah don bless
Ain't no man contest
I say we heading to top now
Ain't nobody fit stop wetin Jah don bless
Ain't no man contest
London give them the vibe
London give them the vibe
London show your way
London give them the vibe
London give them the vibe
London show your way
Show your way
Give them them vibe
We done come
We done show
You be killing the show you dey give them the vibe
You dey kill everything you dey scatter the club
You dey turn up the place they know who you are
(they know who you are) london Jay
Eh
I no get joy
I no get love for this fvck boys at all at all
Them no like us e dey mutual
Warm eba chop Panadol
You no fit dey my vicinity or perimeter
Open your third make you no go jonse
Make you no go loose guard
Too bad I no be ajebutter
Kele yakpa like 22
I never echo pim but she don dey shine 32
Man wey dey workshop must chop after you hustle try dey groove
If money no dey the conversation I no go wait o me I go move
London give them the vibe
London give them the vibe
London show your way
London give them the vibe
London give them the vibe
London show your way
London give them the vibe
I don dey outside
Tell me how you feeling pretty lady
Nothing dey wey I go hide
Come outside make we London give them vibe