Elige una pista para reproducir
Ah yebo ah yebo
Make oyekun no kun that thing o o
It's your boy yung
Hey see, wini wini wanana
Hmm hmm
Ti ni ni ta na na
All my guys just dey reason na
How me I one do that e matter ter
Hmm hmm hmm cuz if you see her backaka
I dey observe am I no kanrara
Hmm hmm me I like the way she dey do am
Omo this girl e from e dur durban
Ahbi she be xhosa
Omo she be xhosa
Omo me I no know
See as she fine na
My girl na xhosa
Omo me I no know
Omoge she be xhosa
Omo she be xhosa
Omo me I no know
See as she fine na
My girl na xhosa
Kole ye won
Omo she like money and I'm ready to spend my money
Omo she like my pim pim e and I am ready to nack her turkey
Omo she one dey do me elele
That kain thing wey dey make man selense
Ahbi she think say I come from sapale
Bad man thing roll am for me e
Omo bonita wetin
Lulama no go whine me
Shebi enu kor lofin gba grammy
No be everything you go talk e e
Me I dey para for this beat o
Omo them never see shit o
And you know I no be culprit
Western cape
Abi na eastern cape baby o
Shey na stellen bo bo bosch
Ahbi you dey woodstock
I dey for campsbay
Where you one dey
Igbo and shayo dey my eyes ay
Call gustavo make he help me find babe han han
Wini wini wanana
Ti ni ni ta na na
All my guys just dey reason na
How me I one do that e matter ter
Hmm hmm hmm cuz if you see her backaka
I dey observe am I no kanrara
Hmm hmm me I like the way she dey do am
Omo this girl e from e dur durban
Ahbi she be xhosa
Omo she be xhosa
Omo me I no know
See as she fine na
My girl na xhosa
Omo me I no know
Omoge she be xhosa
Hmmm my girl na xhosa
Omo me I no know
See as she fine na
My girl na xhosa
Kole ye e e
Omo she like money and I'm ready to spend my money
Omo she like my pim pim e and I am ready to nack her turkey
Omo she one dey do me elele
That kain thing wey dey make man selense
Ahbi she think say I come from sapale
Bad man thing roll am for me e
Make I no talk pass my mouth
Make them no go whine my brain o
Me I dey para for this beat o
Omo them never see shit o
And you know I no be culprit