Korra
It is so easy
Benetis (yeah)
Easy (I kolo)
Open fire
Apian way corner, corner way
Follow one way, eno dey pay
No be today hustle go pay
Pave your way, no dey play
Me no send your papa if the kele no be insider
See as my girls dey hala
Make you hold your rubbber
Maka hanile bu outsider
Geng geng geng
Abeg clear for road if you no be ruff rider
See mama dem dey hala, make you hold your rubbber
Maka hanile bu outsider
Alkayida
My girls plus freedom perfect combi
We dey stand, we dey fix our crown
You sabi say e no e no be compe
Clear way, Zuzu dem go clear you for nyash
See as we dey mount, nothing dey pa
Shut up that mouth, na we born am
Wetin dey happen, nothing dey pa
If the thing bam, na we run am
Apian way, corner, corner way
Follow one way, eno dey pay
No be today hustle go pay
Pave your way, no dey play
Apian way, corner, corner way
Follow one way, eno dey pay
No be today hustle go pay
Pave your way, no dey play
One man I take am play
Me need two to three for balance a fit get my way
Real bad girl everyday
Better come hot with the flame or step out my way
True princess me reign
Me nah gas hype me align
Real blood line strain
Them try to come back again
Me tell em bring it on
My girls plus freedom, perfect combi
We dey stand, we dey fix our crown
You sabi say e no e no be compe
Clear way, Zuzu dem go clear you for nyash
See as we dey mount, nothing dey pa
Shut up that mouth, na we born am
Wetin dey happen, nothing dey pa
If the thing bam, na we run am
Apian way, corner, corner way
Follow one way, eno dey pay
No be today hustle go pay
Pave your way, no dey play
Apian way, corner, corner way
Follow one way, eno dey pay
No be today hustle go pay
Pave your way, no dey play
Apian way, corner, corner way
Follow one way, eno dey pay
No be today hustle go pay
Pave your way, no dey play
Yeah