Elige una pista para reproducir
Yessir
Guy no dey ask me for urgent 2k abeg
I no get urgent 2k ooO
I take God beg you
Hmmm
Na buhari times we dey
Nostagia
Palava dey everywhere no be only you
Mag!!
Ye!! Abolu
Palava yakpa but we no go fit surrender
Another day, another wonder
Omoh na problems with dey conquer
Make you dey congwasaw no go sunkpa
Dem know my matter, dey know say
I no dey calm down
Mehn I just wanna make my paper
I don't give two fucks about a hater
You aint talking money, call me later
Leta leta
Leta leta
Ah just call me leta
Lata Leta ahhhh ay
Ogheni duro why you always
Trying to sound so funny
Na you dey form sabinus and
You aint even funny.
Ironic how you always brag about your past life
But we beleive in real life that is right now
Na money sure pass you know
But you been chasing hunnies
I live my life on a low but you still hating on me
You no want work, you won chop
Ma nigga you aint ready
We no cary the same load or yours
Just aint as heavy
As Mine
Im hard like that
Hey
Like minds attract and make Pay!
While the sun shines, just make Hay!
Make dem no go leave you behind!
My guy wake (wake up)
Palava yakpa but we no go fit surrender
Another day, another wonder
Omoh na problems with dey conquer
Make you dey congwasaw no go sunkpa
Dem know my matter
Dey know say I no dey calm down
Mehn I just wanna make my paper
I dont give two fucks about a hater
You aint talking money, call me later
Leta leta
Leta later
Ah just call me leta
Lata Leta ahhhh Ay
I been dey hustle from juction to junction
All of a sudden my sound bad like young john
Dey know my story wella where I come from
If you think say you bad guy me na dungeon
I'm black, I'm fresh like that
Hey
You mad
Just stay like that
Hate
First class, like Jack Harlow. Hay
All white Im Capitol Hill