War war
Yea yeah
Groovy here man
African gangsta
Look
Ah who dat big man
Who dat nigga that you call on when you need some
Who be the baggar wey fi turn up all dis heat fam
Who be this nigga wey destroy this beats man
Oh Yea it's me fam
Who dat man
Me tell 'em say me dat man
See Groovy style thats a new dimension
Bringing you vibes from the upper echelon
So let's yarn
Mehn if yawa gas no go reason am
Cuz I never cast I'm a busy man
I'm on a higher ground elevating up
African gangster man original
Who dey wan stand who dey check am
Who dey mark am who wan test am
I run the trap house you can't trap us
My pocket full of money so you no fit flex us
Uhn
Sengemenge we Dey denge pose
Wey the men dem wey wan mount my post
I no send them me Dey light my kpo
You for like compose
All this gra gra no fit match my flows
For the bando we go wipe your hoes
Ajebo hustler say my lifestyle kpos
Fire go down mehn if yawa don gas
Party don stop, Gbege don lap
In the bando trap we dey fire gunshots
Me I Dey fire go down if the shayo don show
Kele don lap, Gbedu don drop
Inna the bando spot we dey manya nonstop
I Came to introduce myself
Groovy man Insane putting out a new cassette
Sending down the rain like my name majek fashek
Telling all these haters hating on me to fusek
I'm Steady mashing up place
Shutting every stage
Tell dem groovy coming
Make dem start to relegate
Cuz I gats to elevate
Time to meditate
If you really want the smoke
Then come and light some Mary jay uhn
Mehn if yawa gas no go reason am
Cuz I never cast I'm a busy man
I'm on a higher ground elevating up
African gangster man original
Who dey wan stand who dey check am
Who dey mark am who wan test am
I run the trap house you can't trap us
My pocket full of money so you no fit flex us
Uhn
Sengemenge we Dey denge pose
Wey the men dem wey wan mount my post
I no send them me Dey light my kpo
You for like compose
All this gra gra no fit match my flows
For the bando we go wipe your hoes
Ajebo hustler say my lifestyle kpos kpos kpos
Haa yea
Senge menge we dey denge pose
Wey the men dem wey wan mount my post
I no send dem I dey light my kpo
Say you want a guy like me
Guy like me
Ain't no other fly like me
Match my steeze