Elige una pista para reproducir
Yea yea
Uh huh
Yea yea yea yea yea yea
Ayjay
Yea yea yea yea yea yea
Uh huh, yeah
Them no fit understand me
The visions and the dreams I dey see for night
E clear now, bobo don dey shine sef
The money don dey enter lowkey steps
I gats to recover my depts all the time and the funds that I invested (I gats to make interest)
So it's only right, I only got one life
Na why I just dey sobobo myself
Uh huh
Me I wanna Flenjor cause it's one life
You got one try, you no fit chop am twice
So if you pull up on me you go enjoy & if I pull up on you shey I go enjoy?
I dey for Ghana eh Akwabizzy Chale e be tins seh
Olounsehski I dey with four bad girls, for lekki epe
That's why I can't be feening over for your attention
She Dey find loving, i want the doe
I dey find money I dey hustle o
Speaking guapanese & I'm on the phone
I'm sapallergic, I need more to cope
She Dey find loving, i want the doe
I dey find money I dey hustle o
Speaking guapanese & I'm on the phone
I'm sapallergic, I need more to cope
Mama me I want to Flenjor I want to enjoy
She know I been this way since I been her Bomboy
Omotosexy omoto funmi lekpa
Orobo Becky she wanna cause kwanta
With this her low waist o
Oroma display she too dey showcase o
See me see gobe today na today o
It's a big problem kilode wassup
This your junction girl na my final bustop
Me I want to flenjor cause it's one life
You got one try you no fit chop am twice
So if you pull up on me you go enjoy & if I pull up on you Shey I go enjoy?
I Dey for Ghana ehn Akwabizzy Chale e be tins seh
Olounsehski I dey w four bad girls for lekki epe
That's why I can't be feening over for your attention
She Dey find loving, i want the doe
I dey find money I dey hustle o
Speaking guapanese & I'm on the phone
I'm sapallergic, I need more to cope
She Dey find loving, i want the doe
I dey find money I dey hustle o
Speaking guapanese & I'm on the phone
I'm sapallergic, I need more to cope
Them no fit understand me
The visions and the dreams I dey see for night
E clear now, bobo don dey shine sef
The money don dey enter lowkey steps
I gats to recover my depts all the time and the funds that I invested (I gats to make interest)
So it's only right, I only got one life
Na why I just dey sobobo myself yea yea
Mama me I want to Flenjor I want to enjoy (Olounseh)
She know I been this way since I been her Bomboy (Ajeseh I dey on enjoyment)
Omotosexy omoto funmi lekpa (enjoyment galorizzy)
Orobo Becky she wanna cause kwanta with this her low waist o (I want to Flenjor seh)
(I no want stress I just want to enjoy)
Oroma bby she too dey showcase o (more life more cheques) yeayea aj
(More bad Bs more xxx)