Elige una pista para reproducir
Foolish ass nigga
Jonziin
I'M NIGERIAN, i'm Black and Proud
I Put in work, Tryna make my Mama Proud/
I'M NIGERIAN, I was Raised with Fear/
Remember the times Mama been dey drag my ear/
Say "you gats be Great"
So with Every step i Take/
I be grabbing every Coin that be on my way/
Cause Lagos is a Subway Surf
Everybody on grind finding life wey Soft/
Everybody tryna get out of the 234
Cause the Country no be wetin he been be before/
I'M NIGERIAN, Abeg Let me Talk my talk/
Grew up in surulere where the Life dey tough/
Iya Bose, Everything Morning na hin i dey chop
Trekk to School cause the school no been get school bus/
Cause Lere is a Temple run
Everybody just dey Pray, them dey go to church/
Redeem for Every Corner, Them dey pray to God
Them dey pray say the Manner make e fall from Above/
I'M NIGERIAN, If na ball omo na Monkey Post/
Health Size 4, Big shot wey dey scatter Post/
But as Senior Man, Me i dey stand for back
Read the Game, guide the Post with my NTA/
I'M NIGERIAN. I'M NIGERIAN
Let's Take it Back to the PunchLines/
Take it Back to 080 Etisalat, you go punch 9/
Take it back to a time, 100 thousand naira and i swear to Oluwa you go ball die/
Take it Back to Olu Maintain and Styleplus
Flow too Free, NYSC couldn't CAMP US/
You know the Struggle is Real/
They thought you that Blood is Red but mine is Green white Green/
They don't Flow like me
They no Guide like me
Surulere Boy, They ain't in the game like me
I'm NIGERIAN
To say Nigeria we need to change
And change we have to change our mindset
Kill corruption in our society
Let the poor breathe
Don't suffocate them
We have that responsibility
Jonziin