Elige una pista para reproducir
Girl me like the way you tease me you gah me tipsy
Booty da bi horn e dey call me pim pim
Me bad and juicy, she bad and boujee
If e no get why e go get reason
We outside
Palmwine by the beachside
My face show my shoe shine
We enjoying the good side
Bounce girl me natty
Inna d room gyal e be you me searching
You know say everyday na me holiday
Where the money dey
Peace no troubling
No troubling
We outside
Palmwine by the beach side
My face show my shoe shine
We enjoying the good side
Kilo kilo fa ja
Bobo no do gra gra
Calm down, chop life
Follow me to Gaza
Ma je ka ja
Omo ma je ka ja
Listen to the gbedu make you dance am
Balance pause
Girlie back it up
Na Fake love no dey force
Don't play with us
Everybody ti muzz
Everybody lost
Everybody ti off
Wetin come be the cause
Bounce girl mi natty
Inna d room gyal, e be you me searching
You know say everyday na me holiday
Where the money dey
Peace no troubling (No troubling)
We outside
Palmwine by the beach side
My face show my shoe shine
We enjoying the good side
Aye mi soft o
Camera man wa ya mi photo
As long as I get God o
I'm at the top, Haters in the mud o
Oya oya Balance, pause
Girlie back it up
Na Fake love no dey force
Don't play with us
Everybody ti muzz
Everybody ti lost
Everybody ti off
Wetin com be the cause
We outside
Palmwine by the pool side
My face show my shoe shine
We enjoying the good side
We outside
Palmwine by the beach side
My face show my shoe shine
We enjoying the good side
Boun Bounce girl me natty
Inna d room gyal, e be you me searching
You know say everyday na me Holiday
Where the money dey
Peace no troubling
No troubling
We having a good time
We having a good time