Elige una pista para reproducir
(Call Jennifer Call Vanessa)
(Call Yetunde Call Maria)
(Call Shatima Call Maria)
(Call Vanessa Uhh Uhh)
(Call Jennifer Go Vanessa)
(Call Maria Uhh Uhh)
(Call Oyinkan Call Olive ehh)
(Call Olivera uhh)
Baby no be so
(Uhh Uhh Uhh)
I don send money, I dey call your phone
Why e no dey go (No dey go)
But you dey online, Yet you won't reply
Oh girl biko (Biko Biko)
Girl i've been out here, Fantisizing
Thinking about your hmmm
But I got other girls on the list so I could
Call Vanessa
Call Maria
Call Yetunde or Aaliyah Make we for jam tonight
Call Vanessa
Call Maria
Call Yetunde or Aaliyah Make we for jam tonight
As the beat just dey play play
All the girls dem wan shake shake
As the DJ dey Fire Fire
All the girls dem wan Manya Manya
As the beat just dey play play
All the girls dem wan shake shake
As the DJ dey Fire Fire
All the girls dem wan Manya Manya
On my Lord I don call again
Three missed calls l've been blocked again
No be chaise I go too explain
Oscroh don carry my funds away
Oh my Lord I need Oxygen
I can't breathe without all my girls
Just this one wan dey stress my head
I go too comot am from Internet I could
Call Vanessa
Call Maria
Call Yetunde or Aaliyah Make we for jam tonight
Call Vanessa
Call Maria
Call Yetunde or Aaliyah Make we for jam tonight
As the beat just dey play play
All the girls dem wan shake shake
As the DJ dey Fire Fire
All the girls dem wan Manya Manya
As the beat just dey play play
All the girls dem wan shake shake
As the DJ dey Fire Fire
All the girls dem wan Manya Manya tonight