Elige una pista para reproducir
(Yvng)
Shebi i dey nowo nowa
No b lie I'm still fresh like Wizi
Caro fimile mo pawon
I wanna show myself no kizzy
No dey puff wetin high pass claro
I no dey take Colos like bizzy
Malone spending won da mon
She be my only fans like jiggy
On activity shawty wan form stability
I don dey on agility
I know say you wan play me like dvd
Sk1llo independent indepen indepen pen
She call me independent
Mr independo
Tigetigege when I'm in a lambo
We skrrr we ske ske
Shakibody Bebe
She want to undress in her pretty sundress
Omoge to bad
Body like that body like that
Face card 10 10 body 8 like mad
She see my swagger and she comfam am
Make Anita, Monica shake their fat fat ass
Every weekend Italawa
Mo ti nu bad energy
Mo sare dapada
If you don't like the way I'm moving make you lock up
Make you shutup
Aj pass me the j make we burn up
Make we turn up
Up up boys are up up
Chop 100k make we lock up
Na still baba God be the sure plug
I must to make am odi don don
Many bottles go pop
When we enter the club
Many many os many many bumbum
Say bro If you want confront
I advise you make comport
Cah my head hot
I don bun kanaku e dey burst on god
Them say i to dey nowo nowa
No b lie I'm still fresh like Wizi
Caro fimile mo pawon
I wanna show myself no kizzy
No dey puff wetin high pass claro
I no dey take Colos like bizzy
Malone spending won da mon
She be my only fans like jiggy
On activity shawty wan form stability
I don dey on agility
I know say you wan play me like dvd
On activity shawty wan form stability
I don dey on agility
I know say you wan play me like dvd
Yeah yeah
Real life matters no be play play
If you no fit stand fit you go prostrate
Many girls try to tell me take me on dates
But na your usna I wanna chop for plate
If you go ben ben I fit to compensate
Cause when you walk by I no fit concentrate
She know I'm swaggy she con dey form alte
Can you suffocate me with this your big Bombay
Make Anita Monica shake their fat fat ass
Every weeekend Italawa
Ah on activity
On activity
On activity
Swagaktivity
Swagaktivity
On activity
Swagaktivity