Call me Nafman get out ehh ehh
Ehh ehh Soundmiles de baddest producer
I fit nor tell you my lady oh
But I Dey for you baby
I fit nor tell you my lady oh
But I Dey for you baby
My lady oh you Dey make a man craze
My lady oh you Dey make a man sing
Shogologobangoshe girl I Dey for you baby
Shogologobangoshe girl I Dey for you baby
Girl you show me loving
Burst my brain
Tell me what I wan hear everyday
Like Reeky baby sensima
Like Davido baby fia fia
On top my body I get money
I go show you loving
Really burst your brain
Take you away like Wakanda
International na my loving
I get money
Do you wetin you go like all day
Like all day
Like Terry Waya
Wire wire girly for your body ehh
Na my kind of loving
Wey Dey burst your brain
Many girls Dey wey Dey like my way ehh
But you my baby I like your way ehh
Baby come and do me do me for my body ehh
I fit nor tell you my lady oh
But I Dey for you baby
I fit nor tell you my lady oh
But I Dey for you baby
My lady oh you Dey make a man craze
My lady oh you Dey make a man sing
Shogologobangoshe girl I Dey for you baby
Shogologobangoshe girl I Dey for you baby
Oh my baby oh my baby
I say Tanana ehh for my body ehh
Like Broda shaggi I go shock you baby
I get money baby I get money
Reeky baby don Dey call my phone ehh
I say Davido ehh go soon dey sign me
Don jazzy don Dey view my story
Oh my lady ehh baby come my way
Many guys dem Dey ehh
Wey Dey like your way
Babe I Dey tell you baby say me get money
I fit nor show you baby
Say I get money
I do anything you want my lady
I go do you every
You really want my lady
Tanana for my body
Tanana for my body
Sensima baby fia fia
Sensima sensima
I fit nor tell you my lady oh
But I Dey for you baby
I fit nor tell you my lady oh
But I Dey for you baby
My lady oh you Dey make a man craze
My lady oh you Dey make a man sing
Shogologobangoshe girl I Dey for you baby
Shogologobangoshe girl I Dey for you baby
Egbami oh Egbami oh
Call my mummy oh call my mummy oh
This girly oh this girly oh
Wey I dey like oh she Dey break me oh
Erima body break me ehh
Erima body break me ehh
Eyorotubo Ene bra sinye
Ene abra sinye sesei bra sinye