Elige una pista para reproducir
Dem warn me say the day go come if I no dey hear
Pastor yarn say tangled web go tie me for there
I dey chase love wey no get foundation
Carry scars like visa, but wrong destination
My heart don scatter, my soul dey bleed
Who go save me now from shame wey I dey feel
Who go save me, Who go heal me
Only You can, Baba Heart Mender
Who can lift me, Who go free me
Only You can, Baba Heart Mender
Who go save me, Who go heal me
Only You can, Baba Heart Mender
Dem say hurting people go dey hurt people
Even good intention fit still turn lethal
Me I know that fake love dey deceitful
Your grace dey pierce me now, strong and truthful
My heart's Comforter, my whole Lover
I no go run away, my soul's cover
Broken heart astray, You're my Mender
Spirit breathe in me, life recovered
My heart's Comforter, my whole Lover
I no go run away, my soul's cover
Broken heart astray, You're my Mender
Spirit breathe in me, life recovered
Father take the wheel
I release control
I try too long
E nearly break my soul
Every road wrong
Exit dey cold
Na my U-turn song
My story unfold
You say You close pass my brother
Na You I need, I no want another
Take my ashes, beauty recover
Heal my soul, mend me forever
My heart's Comforter, my whole Lover
I no go run away, my soul's cover
Broken heart astray, You're my Mender
Spirit breathe in me, life recover
My heart's Comforter, my whole Lover
I no go run away, my soul's cover
Broken heart astray, You're my Mender
Spirit breathe in me, life recover.