Elige una pista para reproducir
Ya yah sum x again
waiting I get na waiting I give
my mom said make I no thief
bringing back ahoada music home
true African music me I don dey blow
me I don dey flow flow
Only the street sing for tboy were want
runhe clouds make Dem feel me wa wa.
No let the enemy see me for night when I
dey sing I dey write smoking ice oluwa no
let my matter to cast I just want to sing to
the clouds make sure say mama feel alright spread my matter