Elige una pista para reproducir
Yeah yeah yeah
Call me BadMan J
(BadMan J)
Nah nah nah nah
They say nothing is funny
To a man without money (Money o)
I dey work hard
I dey grind hard
So that make she dey for me (For me)
She be the only for me (For me o)
She Dey give me love
Dey give me things
And everything I need oh (I need o)
Her waist is on fire (fire)
She shock me like wire (wire)
And she no be nepa (nepa)
She's hot like fire
This feelings dey burn me down oh
Monica my lover Monica my baby
I swear I can't do without you (ooh)
She's hot like fire
This feelings dey make me shiver (Burn me)
Calm down calm down
Monica my lover(Make she calm down)
Girl I say calm down calm down
Your waist is on fire o (make dem beg am o)
I say Calm down calm down
Calm down calm down
No leave me for another (Forever)
Calm down calm down
Your waist is on fire o (abeg oh)
Monica calm down
Calm down
No leave me for another (Abena)
Monica calm down calm down
your waist is on fire (She Dey kill me oh)
Monica calm down (calm down)
For my matter
Leave Amanda o
(Leave Amanda o)
For this matter (For this matter)
Girl I swear it's me and you Forever
She Dey high me like pami
Say this love's not for me (For me)
She be the only for me (for me)
So I dey grind hard
For her mata
Her waist is on fire (fire)
She shock me like wire (wire)
Monica my lover Monica my baby
I swear I can't do without you
She Dey high me like pami (pami o)
Say this love's not for me (for me)
She be the only one for me
She dey high me like pami(Ah yeah yeah)
Say this love's not for me
So i dey grind hard for her mata
Baby girl is me and you forever
Calm down
Monica calm down
Calm down calm down
Monica my lover(Make she calm down)
I say Calm down calm down
Your waist is on fire o(Make dem beg her o)
Calm down calm down
No leave me for another (make dem beg am o)
Monica calm down
Calm down
for my mata (leave amanda)
Calm down calm down
No leave me for another
(Jeje o)
Monica calm down
Calm down
Your waist is on fire
(Omo to sho)
Calm down calm down
This girl is on fire
(She too fine)
Monica calm down
Calm down
For my matter
Leave Amanda
For this matter
For this matter o
Girl I swear it's me and you
Forever
Small Gbemidebe (Gbemidebe)
Ahhh nah nah nah
BadMan J
RealSound on the mix