Elige una pista para reproducir
So Grin
Kofoshi na the boy
The real Otan boy
Haa
So Grin dey grind
He dey hustle for the money
Niggas killing themselves
I get nobody
And nobody to trust
Kolori ja forie ni
If you want to make am
You have to protect your body
Cause ojulari AA rinu anybody
I wanna fight for my success
I drop the verse
E gbe body yin kuo nile
Don't be like kilode
Wo
Grin file
Jeomo
Why Dem dey do like say
Na only them go get money eh
Mokuku ma lowo
Baba God go bless mummy eh
Na only my pocket eh
Why Dem dey do this oo ahh
Aye kuku la bola ahh
Owo mi shi ma Dee oo
Ehh ehh no time oo
(shi ma de)
I go make am oo eh eh no time oo
Owo mi shi made o
(I go make am oo)
Ehh
Ah Owo mi made
Baba alaye shey Kawa shaye
Mumc dun pray
She say Omo work and pray eh eh
This life no be play
Buh Omo Toba shishe loma jaye
Moti n grind
Buh I go make am oo
O sure funmi laye
Jejely oo
I dey do my thing my way jejely oo
I say nobody
Oun to ba welenu lole fenu so
Why Dem dey do like say
Na only them go get money eh
Mokuku ma lowo
Baba God go bless mummy eh
Na only my pocket eh
Why Dem dey do this oo ahh
Aye kuku la bola ahh
Owo mi shi ma Dee oo
Ehh ehh no time oo
(shi ma de)
I go make am oo eh eh no time oo
Owo mi shi made o
(I go make am oo)
Ehh
Ehh ehh no time oo
(shi ma de)
I go make am oo eh eh no time oo
Owo mi shi made o
(I go make am oo)
Ehh
Much love to my niggas
Shout out to you all
Much love to you Rxmxx
So Grin
Jejely oo
I dey do my thing my way jejely oo
I say nobody
Oun to ba welenu lole fenu so