Elige una pista para reproducir
Oh I wonder why you fail to see the
This is the why I fail to smile when
Fake with smile in my face but I know that
It can't affect my life
I fail to see the funny reason behind
All these teeth you dey show me (Eh he he)
Aaaaaaa won fe ayo amo ayo odenu
Aaaaaaa won fe ayo amo ayo odenu
How come wen you no make am dem dey hate you (Don't know)
Cuz wen uno make am dem dey pray make you make it
Pray make you make it
Pray make I make am
Pray make uno make rеach me no be so
Everyothеr person go dey which himself more than the next person dey wish himself
Friends and family go wish you well
When you don make am dey go witch you sef
High above the sky
The birds den dey fly oh
Dem no dey jam themselves
That e na lie oh lie oh lie oh lie oh lie oh
Aaaaaaa won fe ayo amo ayo odenu
Aaaaaaa won fe ayo amo ayo odenu
How come wen u no make am dem dey hate you oh (Don't know)
Cuz wen uno make am dem dey pray make u make it
Pray make you make it
Pray make I make
Pray make uno make reach me no be so
Indomix