Elige una pista para reproducir
Normal oh
Na money be the koko o
Pepper dem atarodo
Don't play with my ego (hmmm)
60/40 we go share am I no do ojoro
No go dey whine me ontop my percentage I go para o
Run me my rubbers
Na 100 meters
I don do the maths (calculator)
I no fit relax if I never see account balance (hmmm)
Asap asap asap asap asap asap asap asap asap
Ozugbo ozugbo ozugbo ozugbo ozugbo ozugbo
Asap asap asap asap asap asap asap asap
Ozugbo ozugbo ozugbo ozugbo ozugbo ozugbo
My gee (hmmm) run me my money
I no Dey for later me I no play with money matter
Azaman run me my money I no dey for later me I no play with money matter (hmmmm)
They call me JarzDemAll
Be like I don nor nor
All my guys Dey on Cana
Odila ime backy
Na the lifestyle normally
U better talk to me properly
No go whine yourself my gee (hmmmm)