You know its Tobii With the wave
Double I
Ahhn
Me I Dey find my own
My own my own
Me I Dey on my own
Feels like I'm home alone
Me I Dey find my Barney barney
Cuz I'm getting worried worried
Is this love thing really for me
Cuz I'm really lonely lonely
Me I Dey find my own
Wetin be love again
Shey I fit love again
Mehn I'm feeling the pain oh (chai)
Then I roll up a couple couple (skrr)
Soso please take My pain away
Enime anyway any day she call I'd have been there
She too fear so she disappoint
So she con dey lie lie me
So she con dey talk Rubbish (chai)
Say that they didn't nothing
Me wey been dey office dey grind
Omo Thank God for your momsy
Me wey promise her
That I'll give her foreign car (zoom)
That I'll give her the love and trips and things
Omo thank God it's all over
Me I Dey find my own
My own my own
Me I Dey on my own
Feels like I'm home alone
Me I Dey find my Barney barney
Cuz I'm getting worried worried
Is this love thing really for me
Cuz I'm really lonely lonely
Me I Dey find my own
If you like you can tell the story of what you do to survive (you go explain)
Man I done try to God I can't lie
She go throway your love then lock you outside
Situation go drop you one side you come do too much disgrace you outside
Mehn I dun try to God I can't lie
Life go whine you, my guy you gaz dey
Things you gaz keep in sef go cause craze
Cuz na real craze, to come in first place
Na why we dey this race
We no sleep for six days
Accord na quick chase
Na once e take place
If you enter wrong bus, make you drop for other junction
Or the journey gaz long talk
If I show you love, and you show me that you're very stubborn
I will show you that I'm very bunkum
Me I Dey find my own
My own my own
Me I Dey on my own
Feels like I'm home alone
Me I Dey find my Barney barney
Cuz I'm getting worried worried
Is this love thing really for me
Cuz I'm really lonely lonely
Me I Dey find my own