Elige una pista para reproducir
Jarzdemall
Jarzdemall baby ooh
Jarzdemall (Jarzdemall)
Many things dey cause man pains
Make my dealer give me good strains
Hmmmmm
I no go lie I be sinner man
Only jah forgive my sins
(Only jah forgive my sins)
If u dey hate on me
Be like say u no get sense
Hmmmm
And as a moving train
I no go fit stay one place hmmm
Everywhere don casablanca
Bad girl from sri lanka
Give me goosebumps
And shake your bam bam
Uto nwa intercontinental
I like nyash I no be pretender
Cana dey cure my pressure
Hmmmm
Dem tell me say I no go reach here
But I don reach here
Dem no fit run dem dey for wheelchair
So many things I wan dey talk here
But if I talk am
E go still be like I dey whisper
I find money go instanbul
Tell me wetin I no fit do
Money matter I dey hundred
No come dey tell me cock and bull
Woman matter dey give headache
And I no go fit come dey beg
Shey na wetin go come do my steeze
Everywhere don casablanca
Bad girl from sri lanka
Give me goosebumps
And shake your bam bam
Uto nwa intercontinental
I like nyash I no be pretender
Cana dey cure my pressure
Jarzdemall baby ooh
Jarzdemall