Elige una pista para reproducir

How many cars do you need to drive from one place to another
Hope say you're jewellery for neck no heavy heavy heavy pass your head
Hope say the billions wey you carry mean say poverty no dey your street
1 house 2 house 3 house, Oga landlord
Pray say no be short time joint wey you visit you go one day meet your daughter
Shey Na the drugs wey you claim give you sense carry put you for gutter
Mr social drinker, get another accident with your car
Lie lie lie till you die
Na we know
Say everything for life no be for show
reflect on all the things that we've done
The things left and gone
our memories strong
We will grow
Doing all the things that we love
Challenging challenges as they come
Our movement as one
Our greatness will come
Mi so la mi re mi
Re fa so do ti re ti