Elige una pista para reproducir
I'm not where I want to be
But I'm not where I used to be
Dem say, "Wetin go be, go be"
No be for who don die, my G
So many people wey don fail
No be say them no sabi
You know life is a game of luck
May we be among the lucky ones
So anytime e tough (onyeoma)
I dey always run to God (onyeoma)
'Cause anything we talk (onyeoma)
Na only am no go take screenshot (onyeoma)
You know say anytime things hard (onyeoma)
I dey run to Allah (onyeoma)
Because anything we yarn (onyeoma)
Na only am no go take screenshot (onyeoma)
Lately I've been listening to Gunna
As I dey push my P
As I dey run my thing
Before I turn 19
Lately I've been listening to Omah lay
May be Soso take my pain away
You know I always like to dey my dey
Make a nigga no go spoil my day, ah
Eye wey don see like 99
Hundred battle only me face like 99
I had to go through many pains, I can't deny
And the thing dey burst my brain, ah
On top another man I can't rely
'Cause e fit to throw me under the bus along the line
Anybody fit to switch up at any time
So don't feel too comfortable, ah
So anytime e tough (onyeoma)
I dey always run to God (onyeoma)
'Cause anything we talk (onyeoma)
Na only am no go take screenshot (onyeoma)
You know say anytime things hard (onyeoma)
I dey run to Allah (onyeoma)
Because anything we yarn (onyeoma)
Na only am no go take screenshot (onyeoma)
Onyeoma
Onyeoma
Onyeoma
Onyeoma