Elige una pista para reproducir
OOOHH ah oh ah oh ah oh ah
Oh ohh ah ohh ah arrr arrr ahh
Hmmm hmm won mo ru wa
Won mo ru wa oh oh ah
Shebi na me and my guy Dey pull up
In a convoy With rose flowers and passion
Emi Pelu Rosco, cabbasa Pelu axxizz
With high music Pelu tension
No be say na me say na me fall in love na my guy
So he fell in love with this girl
But I swear too Dey shyyyyyyyy
So we pull up for him so the guy be like
Baby shalerira ah ah ah
Omo yen gara
Padi sha lerira ah ah
Eh eh eh O gara
Baby sha lerira ah ah ah
Omo yen gara ahh Padi sha le rira ah ah
Oh wa wa oh girl will you come over
If I catch you oh ma Sujala
You know say my squad na 101 oloun
Oh wa wa oh girl will you come over
If I catch you oh ma Sujala
You know say my squad na 101 oloun
Oh baby tell me what's sup
Don't kill my vibe
Dem push me for you but I feel your vibe
Omo to ta Melanie give me your vibe
Oh oh wow wow
Shey you wan say no to me
Wey Dey use Cana reason you
Oh my girl sha ma dance and groove
Oh my woman sha ma chill and groove
Baby shalerira ah ah ah
Omo yen gara
Padi sha lerira ah ah
Eh eh eh eh eh o gara
Baby sha lerira
Omo yen gara ahh
Padi sha lerira ah ah ah
Sha le rira ah ah ah ah ah
Oh wa wa
oh girl will you come over
If I catch you oh ma Sujala
You know say my squad na 101 oloun
Oh wa wa
oh girl will you come over
If I catch you oh ma Sujala
You know say my squad na 101 oloun
101 oloun
101 oloun
Will you come over oloun
101 olounnn
Yeahhh