Elige una pista para reproducir
Ice vibes..Ice vibes in the building
Hmmm hmhmmmm
Shabalam shibitimtin
Iyooyoooo
Yes I want happiness make I no less
Pray to my God make them no see me less
Cos my mama dey wait I no fit vex
E dey pain e dey pain me but I no vex
She go market under the rain
Even for night me I'm seeing sunset ooo
E dey burst for my brain like I ment ooo
Life dey pause e dey play like cassette ooh oooh
I dey pray to my God make he come to dey give me ego
Ehhhhh Chineke mooo ooooh
I go follow you follow you wherever you wan go
Ohhh no lo tin don dooo Chineke mooo
Ferd
Baby gimme small time make I roll make I smoke Igbo
Kpokpo the kpo kpokpokpo the kpo
Kpokpo the kpo kpokpokpo the kpo
You're mine you're mine you're my every little thing and more
No lie oo no be child's oo no cap oo baby no be lie oooh
Ice
I cannot lie baby girl owuite merum 30
But this figure wey you carry come for here be like figure eight I want figure eightyeighty
I wan faji I wan get many money in my account
Like billions ooo carry all my men ball for Germany ball for Italy ooo
Lyon
Shokoloko bangoshe (ahhhhh)
Get money ka dangote (ahhhhh)
Get the money get the raba put a call on sarafina make we come dey party eeeh (ahhhhh)
Shokoloko bangoshe (ahh-ahhhhh)
Get money ka dangote (ahhhhh)
Get the money get the raba put a call on sarafina make we come dey party yeah yeyeyeyeyeeeeee
Ferd
Baby gimme small time make I roll make I smoke Igbo (me I wanna smoke Igbo)
Kpokpo the kpo kpokpokpo the kpo (me I wanna smoke Igbo)
Kpokpo the kpo kpokpokpo the kpo (chukwu bu odi n'obim ooo)
You're mine you're mine (ololo lolo loooooo)
You're my every little thing and more (ololo lolo loooooo)
No lie oo no be child's oo no cap oo baby no be lie oooh (chukwu bu odi n'obim ooo daddym ooo)
Happiness is greatness in peace while smoking your cannabis hehehe hehehehe