Elige una pista para reproducir
Ohh na Na Na olee Zanyjoe baby oooo ehehe
Oh lord oo my lady my lady
Na na na na Na na ehheee
Girly for your love you know we where ment to be
So why you come Dey do plenty you Dey talk plenty oleeee
Buzzing my head ooo
I Dey call you no Dey answer
You Dey do this you fighty combat
Baby this your matter say Na lamba
Oleeee oh lord ooo my lady
I go do this I do that oo
I no mind if a copy cat oo
Girl for ur love I go no slag oo
From my mind Na Dey real fact oo
I no go go I no go do you wrong
Only you my girl Leleeee
Only one girl for my life ooo eleee ehehe
That's why I say IFEOMA you fine ooo nwauma ehh oh my IFEOMA
No one like you my lady
That's why I say IFEOMA you fine oo nwauma ehh oh my IFEOMA
No one like you my babe
Pretty IFEOMA
IFEOMA girly you fine ooo leleeee
Sexy IFEOMA ehehe no one like you my girle leee
That's why I say IFEOMA you fine oh nwauma ehh
Oh my IFEOMA no one like you my lady
Oh lord oo my lady Zanyjoe baby oo
Zaza boi on the mixed oooo
Anything for your bride price ooo
Only you I go hold tight ooo
Baby where you Dey make you come back ooo
Na we go Dey lead dem ah stand down oo oleeee
Obia deri ooo
My girly ooo
Omarama Esie oku
Omarama Esie oku
You tell me say you go Dey for me
Bad time good time you endured making my mind come surgy
Anything dem talk I no believe ooo
The more you look the less you see enemies try dem no defeat
LAGOS Soweto feel the hit
Anything I drop I swear Na hit ooo
That's why I say IFEOMA you fine ooo nwauma ehh oh my IFEOMA
No one like you my lady
That's why I say IFEOMA you fine oo nwauma ehh oh my IFEOMA
No one like you my babe
Pretty IFEOMA
IFEOMA girly you fine ooo leleeee
Sexy IFEOMA ehehe no one like you my girle leee
That's why I say IFEOMA you fine oh nwauma ehh
Oh my IFEOMA no one like you my lady
Oh lord my lady Zanyjoe baby ooo
Ahhh