Elige una pista para reproducir
Come and shake all your body oh
Come and shake all your body oh
Come and shake and dance to the party oh
Yeah
Come and shake all your body oh
Come and dance to the party oh
Yeah
Yeah it's a party time
Many girls them go come around
If you be sixteen no worry
You no need to show
Your swag and beauty e no matter for here ko na minti
Tell your friends make them come
Make them carry their shoe come along oh
When we start to dance
You go know who badder than
When we start to dance
We go know who badder than
When we start to dance oh
We go know who badder than
When we start to dance
We go know who badder than
I say move to the front come and dance for my party oh
Come and shake all your body oh
Come and dance for my party oh

Yeah, Anana Anana
Wetin kill me make me stronger
I no dey fear anybody
I love to party all way
No dey weak anybody