Elige una pista para reproducir
Ahhhhhh
Gbemidebe
BadMan J
Hmmmmmm
Opueeeeeh
Opueeh
I dey give dem, give dem opueh (opueh)
Urhobo man dey shout kweke (Kweke)
Stand still, you go say ekwe (ekwe)
That your girl, dem dey give am opueh
I dey give dem, give dem opueh (opueh)
Urhobo man dey shout kweke (Kweke)
Stand still, you go say ekwe (ekwe)
That your girl, dem dey give am opueh
Opueeh (wait)
Odokpokpolo for your area (Ahh)
We nor even send you for here (Ehen)
Financial wisdom I don get
Keep your billing down to yourself
Odokpokpolo for your area (Ahh)
We nor even send you for here (ah yeah)
Financial wisdom I don get (ah yeah)
Keep your billing down to yourself (wait)
Opueeeeeh
Opueeh
I dey give dem, give dem opueh (Opueh)
Urhobo man dey shout Kweke (kweke)
Stand still, you go say ekwe (ekwe)
That your girl, dem dey give am opueh (opueh)
I dey give dem, give dem opueh (Opueh)
Urhobo man dey shout Kweke (Kweke)
Stand still, you go say ekwe
Ah yeah yeah yeah
Opueeeeeh opueeh
I dey give dem, give dem opueeh
Ah yeah yeah yeah
Odokpokpolo for your area (wait)
We nor even send you for here (Ehen)
Financial wisdom I don get (I don get)
Keep your billing down to yourself (i dey wait)
Odokpokpolo for your area (ah yeah)
We nor even send you for here (ah yeah)
Financial wisdom I don get (ah yeah)
Keep your billing down to yourself
Odokpokpolo