Elige una pista para reproducir
Mad oh it's T songs beat
Kolex Again
Started from my room now I'm here yes
When these niggers see me them Dey vex yes
Started with the K and the O and L and the E
And the X KOLEX
No dulling everyday me I dey try
I don't have a limit
Cos I'm starting from the sky
Nor be lie
Dream chaser
Everyday me I dey grind
When there's no money on ground
Kolex Melo nor dey smile ehn
Cos I'm too talented to be broke
And e dey pain me
I'm rapping from my heart
And I know say you dey feel me
No kidding I nor get joy
I'm still grinding everyday
To be like burna boy
Double rizler for the jumbo
Pain in my heart and
Kolex have to let go
Plenty nonsense wey happen for ghetto
See finish
Na why man commot for he ghetto
Nor be lie
We all came from the struggle
But money stop nonsense
So man gat to hustle
No cap I de handsome and humble
But I'm Still on the struggle so man gat to Hustle
If we quarrel now we might not settle
If we nor get any business to handle
I nor stab anybody with bottle
But men know say Kolex
Nor dey on their level
We nor be mate
God of blessings
I need me a Bentley
I nor wan dey use leggedis
Dey go studio
Give me more wisdom
As I dey hustle
I don put my goals and my dreams for your Table
I roll up my jumbo
I can't stay sober
I need to get this millions
Cos mama getting older
Stack up these papers
Fvck all these haters
I need to live my dreams
Cos I'm not getting younger
I'm always with my peace
I just dey do my things
When I'm feeling down
I roll a weed and blow some trees
I'm a legend in the making
Coming from the street
Since I was born
I've been killing any beat
I'm always with my peace
I just dey do my things
When I'm feeling down
I roll a weed and blow some trees
I'm a legend in the making
Coming from the street
Since I was born
I've been killing any beat
I've been killing any beat
Wake up in the morning
And I bath and brush
I pray to God
Before I change my cloth
Na only me I get
So I nor dey dull
I'm the realest in the game
Cos I nor dey blush
Anyhow e b I Dey thank my God
I nor dey complain
Because I know my worth
Hater Dey hate
But they can't see me fall no
Cos ten toes
I've been standing tall
I don't care if you miss me
When I'm gone
Honestly I care
But I don't give a fvck
I'm staying focused
Cos the hustle nor be luck
The future is brighter
In God we trust
I don't care if you miss me
When I'm gone
Honestly I care
But I don't give a fvck
I'm staying focused
Cos the hustle nor be luck
The future is brighter
In God we trust
I'm always with my peace
I just dey do my things
When I'm feeling down
I roll a weed and blow some trees
I'm a legend in the making
Coming from the street
Since I was born
I've been killing any beat
I'm always with my peace
I just dey do my things
When I'm feeling down
I roll a weed and blow some trees
I'm a legend in the making
Coming from the street
Since I was born
I've been killing any beat
I've been killing any beat
I de chase my dreams
I dey do my things
I came from the streets
I'm a legend killing any beat
Oh my God T-songz made it