Elige una pista para reproducir
Verse 1
Even if I fall million time I no go tire
Steady grinding hard and I keep the fire
I be stuck sometimes but I no retire
Nooooo
Pause and start over cause I am a winner
Dem go grind ma name but na dem go tire
Anything dem wish for me ei go still backfire
I keep moving on cuz the goal is higher
Yeahhh
Nothing pull me down cause I am a winner
Bridge
I'm rewriting my story
Got shades on I no see no bad energy
I keep doing my own thing
God dey my back yes I'm the real OG
Ei dey my back yes nothing do me
Chorus
Speaking victory cuz
Jah dey, Jah dey, Jah dey
Jah dey guard me
Steady chasing big cuz
Jah dey, Jah dey, Jah dey
Jay dey guard me
Verse 2
Dem no fit crash me
Cuz I'm on a high speed
Battles surround me
But dem no know defeat
Cuz Ma life's just a miracle
Bad man dem no be able
To take food off from ma table
And I hold God cuz he's able
I kept working everyday and everyday he still comes true
I got energy no man can explain how I dooo
Doooo
You only live once
You should hold your head up too
Bridge
Cuz I'm rewriting ma story
Got shades on I no see no bad energy
I keep doing my own thing
God dey my back yes I'm the real OG
Ei dey my back yes nothing do me
Chorus
Speaking victory cuz
Jah dey, Jah dey, Jah dey
Jah dey guard me
Steady chasing big cuz
Jah dey, Jah dey, Jah dey
Jay dey guard me
Jah dey guard me
Every day Jah dey guard me
Jah dey guard me
Everyday Jah dey guard me
Jah dey guard me
Every day Jah dey guard me
Jah dey guard me
Everyday Jah dey guard mee