Elige una pista para reproducir
Yeah
Kenny O
Yeah
See yeah
E don tey wey the nigga don dey ball
Since 2018 wey I finish school
Me I don dey strike make I know if I go score
I dey rap I dey teach I be boss
I dey hustle make I see money to chop
Me no wan make a nigga turn to flop
If I quit shey na me go lose
I've been fighting like a lion on the loose
Mission impossible me I Tom Cruise
E go sweet if I see myself for count down
Any show I go I go shut down
Tell all my haters make dey calm down
Yeah
Cos I wan be like this I wan be like that
Me I no wan go so low
I wan be like this I wan be like that
Me I no wan go so low
I wan be like this I wan be like shima
Me I no wan go so low
I wan be like this I wan be like that
Me i no wan go so low
Me I no wan go so low
I wan be like this I wan be like that
Me I no wan go so low
Look see
All the gbedu wey I drop
Na the gbedu Wey dey pop nah
See I no even know as e dey sup o
As I dey talk the talk, I go dey work the work
I no depend on wetin I do before before
The hustle hot na im make I dey pray
Say make I make am, make e be like say na fake
Make I fit to give pass wetin I dey take
Make The Left Eye be the name wey dey reign
Cos na me be the boss wey sack
The boss wey sack your boss na
I dey on top I got the balls
I count the profit and never the losses
Say me I no wan go so low
Cos I wan be like this i wan be like that
Me I no wan go so low
I wan be like this I wan be like that
Me I no wan go so low
I wan be like this I wan be like shima
Me I no wan go so low
I wan be like this I wan be like that
Me I no wan go so low
Me I no wan go so low
I wan be like this I wan be like that
Me I no wan go so low
Me I no wan go so low