Elige una pista para reproducir
Say me I roll up one time
One time, me I give you tonight
Me I give it to you, what you wanting
Me gat the keys, tell me what you wanting
What you want
Baby come closer
Be the rhythm to my blues supernova
No delay, me I give you, me got no time
Make you whine to the rhythm
Make you go down, down
Down, down, down
Baby, make we turn up 'til the morning o
Me I spend the money for your body o
Whine for me lady, do me something o
Rhythm and blues for the party o
Baby, make we turn up 'til the morning
Me I spend the money for your body
Whine for me lady, do me something o
Rhythm and blues for the party o
I say Eliza o, Eliza o
Slow whine for me Eliza o
I want your body, my Liza o
My diva o, my diva o
Say she tell me say na only me (yeah, yeah)
Wey dey give her better, better sweet loving
Every other day she call me daddy (yeah, yeah)
Ain't nobody come between my baby
Abena squeeze me nice
My baby, my baby, squeeze me tight
She never let me go, yeah
I never let her go, yeah
Say she dey hold me tight
Pleasure with e pressure o
Pleasure ti wo brain
Pleasure with e pressure o
Shoot am for her face
Your body nice
Put it in, nobody ever see
We go do am all night
I swear I no go sleep o
Let me breathe, abegi let me sit down
Rewind sweet, sweet whine left and right (rewind sweet, sweet whine)
I-I-I-I-I, I don see wetin pass me
Mami water don finally kidnap me
Her body poki-poki say she no go leave me o
Baby, make we turn up 'til the morning o
Me I spend the money for your body o
Whine for me lady, do me something o
Rhythm and blues for the party o
Baby, make we turn up 'til the morning
Me I spend the money for your body
Whine for me lady, do me something o
Rhythm and blues for the party o