Elige una pista para reproducir
Oh lord for the days that we can't speak
And we roll up for all the pains wey we Dey feel
And we box up omo ogbon as he Dey be
Shey you know say no one wey fit to save you
So you grind grind grind
There's no tomorrow so fight fight fight
We be levitating as we find
Oh lord keep us safe as we grind
So if I speak on it I'm emotional
Loosing my cool don't you mention now
Oh lord knows I Dey try my best
Oh Don't jonze no be chais for here
Tin ba ri moma shako di eh
Tin ba ri moma shako di eh
We've been feeling this pain
Oh we pray so this pain will go away
So I've been feeling this way and I know one day I'll be out of this place
Oh my peace done dent but I know one day I'll be clear of this craze
So I've been feeling this way and I know one day I'll be out of this place
Oh my peace done dent but I know one day I'll be clear of this craze
Now I gotta be a man khow no weakness keep those pain inside
As we grind
Oh lord keep us may we no go lose am
For this grind
May he Dey come through as we Dey shoot am
Well peace of mind
Mehn na hin we crave as we Dey push am
Been on this p for a long time yeah
Make he Dey soft as we enter dem
Me no Dey Goh no Dey waste time yeah
Say me want soft and some great time here