Elige una pista para reproducir
BIG DANE
only way I see is up
only clapback is to reach the top
Leave them make them talk
Btc for wallet
Owu mi lati ná
Leave them make them talk
Ka sha ma gbadun lo
make the money long
Give your baby threesome
Cana 2 puff
E dey reach me for my lungs
Only clap back nigg* is to reach the top
Eledumare gbe mi Cho
Make dey on cash flow
Ibadan boy wey go soon paro
And i wanna pull maybach
Paco Rabanne fragrant
Looking so clean in a
Eledumare gbe mi Cho
Make dey on cash flow
Ibadan boy wey go soon paro
And i wanna pull maybach
Paco Rabanne fragrant
Looking so clean in a benz
it’s been a minute i been due to arrive
Iwaju ni mo wo wey I concentrate
Them wan make I dey shout na me be the best
Them say na them be shit while na me dey shit
abonte
make we negotiate
Ko wo Sha ti pe make I pop rosay
I be king for my own still be king for their own
Omo ologo
Mama prayers dey show
Bless me lord make I press all their neck
Undisputed Big Dane
I don come for my belt
Para don full body
Look wetin Ceaser said
But it’s all love
Eledumare gbe mi Cho
Make dey on cash flow
Ibadan boy wey go soon paro
And i wanna pull maybach
Paco Rabanne fragrant
Looking so clean in a
Eledumare gbe mi Cho
Make dey on cash flow
Ibadan boy wey go soon paro
And i wanna pull maybach
Paco Rabanne fragrant
Looking so clean in a benz
only way I see is up
only clapback is to reach the top
Leave them make them talk
Btc for wallet
Owu mi lati ná
Leave them make them talk
Ka sha ma gbadun lo
make the money long
Give your baby threesome
Cana 2 puff
E dey reach me for my lungs
Only clap back nigg* is to reach the top