Elige una pista para reproducir
Wi
WESL1
I'm trusting on payday
Einya k-way
What's the way way
You better don't play-ay
(No dey play with my money
No dey play with my funds)
Yeah
Steady on the grind I come with another pattern
Belle full from house and my belle jigi jaga
Chop her candy like in Willy wonka
Ofcourse she knows I'm a silly nigg@
Very fine shatarata
You know say we no make am easy
Iffa Iffa iffatizzy
Bless you skizzy
Vegetarians wey wan come dey beef me
Im the biggest in their own settings
(I'm the biggest in their motherfucking settings)yeah
I'm trusting on payday
Einya k-way
What's the way way
You better don't play-ay
I'm trusting on payday
Einya k-way
What's the way way
You better don't play-ay
Steady on the P
Cause I never left
Up up
Man Im feeling blessed
I can put it to my chest
Kilo kilo I dey fine success
Money wey dey stop nonsense
Omo e no really press
I can never be a fuck1ng snitch
I'm always gonna be a real G
Whether spoilt or sweet
See as i dey denge like this
See as I dey Denge dey pose
See this dirty money
Way to make am clean
Na the laundry
Fege lifestyle
Steady bombing
Yamski tapping
Everybody's working
Working
Please do not disturb my motion
Please
5 star general
I stand on this
The money dey come
And I trust my chi
Dance galala
I go dance galala
Throw salama
My regards salama
I'm trusting on payday
Einya k-way
What's the way way
You better don't play-ay
I'm trusting on payday
Einya k-way
What's the way way
You better don't play-ay
Hahahaha yeah
Wick3dest