Elige una pista para reproducir
Nuru Nuru nuru
Hey yeah
It meek boy
Hey yea
What's the formula
Na why dem dey feel me now
Abuja to minna
All the girls for my area dem dey feel me now
What's the formula
Na why dem dey feel me now
Abuja to minna
All the girls for my area dem dey feel me now
Say hello ahh
get up on your toes ahhh
Shake dat your buttocks ahhh
Do it lika this lika that
Say hello ah
Get up on your toes ahhh
Shake that your buttocks ahhh
Do it lika this lika that
Kasmo you can call me the dragon heyssss
Back then dem dey pour me water
Non of dem want to help my matter
All of dem dem dey chase me like rat
Non of dem want to help my matter
Oya pour me water back then dem no send my matter
All of them don dey chase me like rat
Emi EMI don dada
Intercontinental.
Their father
All of dem dem know me don dada
Non of dem won try me their father
Nibo nibo mofe jaye lo
Emi Pelu meekeys
Mofe jaye lo
DJ nuru gon gon
Mofe jaye lo
Dragu mi gon gon
Mofe jaye lo
Say hello ahh
get up on your toes ahhh
Shake dat your buttocks ahhh
Do it lika this lika that
Say hello ah
Get up on your toes ahhh
Shake that your buttocks ahhh
Do it lika this lika that
Kosi nkan to wanle
Dem don dey melo
Dey like the boy now
Dey want to follow
Leave me make I leave my life life
Cause when I no get
You no do me nice nice
Hmmm
They been no dey call me
But right now
Demma love me
All the sweet girls wanna fuck me
All the guys wanna gum body
Hmmmm
They been no dey love me
But right now
Demma call me
All the sweet girls wanna fuck me
All the guys wanna gum body
Hmmmm
Now they call me simba
No no mufasa
I do waka kilomi
Hmmm
Moshi mi
Tell my ex i don't recognize her
Moshi mi
What's the formula
Na why dem dey feel me now
Abuja to minna
All the girls for my area dem dey feel me now
What's the formula
Na why dem dey feel me now
Abuja to minna
All the girls for my area dem dey feel me now
Say hello ahh
get up on your toes ahhh
Shake dat your buttocks ahhh
Do it lika this lika that
Say hello ah
Get up on your toes ahhh
Shake that your buttocks ahhh
Do it lika this lika that