Elige una pista para reproducir
On the beat it's Marley Abdul
You my desire
My desire
Yeah
Life
I just wanna chill with my baby and chop
Life
Swear to God na your type them dey call
Wife
Good good vibes when I dey with you
No be lie
I no dey play with you, my baby eh eh ehhh
Falling for you
Way you move
The thing dey ginger me
Put me for cruise, Calaku
Wey you dey high me so
Touch my soul
Yeah
Yeah yeah
I fit die for your matter
I realise e no matter
I for die for your matter
Odo yeah odo
Dance with me make you no dey worry
Dance with me girl you too dey worry aww ahh
Dance with me make you no dey hurry
Dance with me, where you dey hurry dey go
Ooh uwoah vibes
When I'm with you the feeling so right
Kill me with your smile
Gimme love and gimme more life
Feeling your curves and tighs
Girl this your body no be childs
Finally your eyes
Those eyes, oh no oh
Ooh uwoah vibes
When I'm with you the feeling so right
Kill me with your smile
Gimme love and gimme more life
Feeling your curves and tighs
Girl this your body no be childs
Finally your eyes
Those eyes, oh no oh
I fit die for your matter
I realise e no matter
I for die for your matter
Odo yeah odo
Dance with me make you no dey worry
Dance with me girl you too dey worry aww ahh
Dance with me make you no dey hurry
Dance with me, where you dey hurry dey go