Elige una pista para reproducir
Ah yeah yeah yeah
Small Gbemidebe
BadMan J
Shibiri shibiri
Shibiri shibiri
Dem wan copy me
Dem wan test me
Dem wan copy me
Dem wan copy me
Hipi yaya yo
Hipi yaya yo
Follow road wey dem nor fit know (fit know)
Run things wey dem nor fit do (ahnnn)
Small boy with the big man moves
Hipi yaya yo
Hipi yaya yo
Follow road wey dem nor fit know (ye ye ye)
Run things wey dem nor fit do (ye ye ye ye)
Small boy with the big man moves
Shebi u dey feel am (ewoooo)
Feel am for ur speakers (ewooo)
Shebi e sharp na (ewoo)
Bad as e bad na (ewooo)
Shebi u dey feel am (ewooo)
Feel am for ur speakers (ewooo)
Shebi e sharp na (ewoo)
Bad as e bad na (ewooo)
Hipi yaya yo
Hipi yaya yo (ye ye ye)
Follow road wey dem nor fit know (ye ye ye)
Run things wey dem nor fit do (ye ye ye ye)
Small boy with the big man moves
Hipi yaya yo
Hipi yaya yo
Follow road wey dem nor fit know (dem nor fit know)
Run things wey dem nor fit do (fit know)
Small boy with the big man moves
Leviathan i be real beast
Stand too close, i go unleash (unleash o)
I dey hot, dem dey feel heat
My lyrics choke, now they can't breathe (ye ye ye)
Leviathan i be real beast (ahhnn)
Stand too close, i go unleash
I dey hot, dem dey feel heat
My lyrics choke, now they can't breathe (ye ye ye)
Hipi yaya yo
Hipi yaya yo (ye ye ye)
Follow road wey dem nor fit know (ye ye ye)
Run things wey dem nor fit do (ye ye ye ye)
Small boy with the big man moves
Hipi yaya yo
Hipi yaya yo
Follow road wey dem nor fit know (dem nor fit know)
Run things wey dem nor fit do (fit know)
Small boy with the big man moves
Shebi u dey feel am (ewoooo)
Feel am for ur speakers (ewooo)
Shebi e sharp na (ewoo)
Bad as e bad na (ewooo)
Shebi u dey feel am (ewoooo)
Feel am for ur speakers (ewooo)
Shebi e sharp na (ewooo)
Bad as e bad na (ewooo)
Hipi yaya yo
Hipi yaya yo (ewooo)
Follow road wey dem nor fit know (ewooo)
Run things wey dem nor fit do
Small boy with the big man moves
Shibiri shibiri (ewooo)
Shibiri shibiri
Dem wan copy me
Dem wan test me
Dem wan copy me
Dem wan copy me