Elige una pista para reproducir
Lately I be going so hard, waiting for the payday
Me know say one day things go change
Conversation with the lord almighty tell am how I feel, na only him can relate
Many times I cry for the pains wey I Dey feel
Inside me, I just wan find my way
Wetin go be go be, I wan fulfil my dreams, and make my whole family straight
I Came from the trenches it was not nice
Life wey I don see e don make me wise
Chasing all them females it ain't my style
I just wanna make my momma proud
Putting in work just to get them checks
Pressure wey I Dey face e dey make me stress
Is it rain or the sun I know that am blessed
No matter all their threat, I no go ever fear
I no Dey plan to stop
Never stop till I get to the top
Living of a life of a thug
Always down by my self,finna get a better life for sure (ah ah)
Maka chukwu e go be by force
I No go shit for church
My hommie zaza tell me say this life too short (this life too short)
I no Dey plan to stop
Never stop till I get to the top
Living of a life of a thug
Always down by my self,finna get a better life for sure
Maka chukwu e go be by force
I No go shit for church
My hommie zaza tell me say this life too short (this life too short)
I Came from the trenches, it was not nice
Life wey I don see e don make me wise
Chasing all them females, ain't really my style
I just wanna make my momma proud
Putting in work just to get them checks
Pressure wey I Dey face e dey make me stress
Is it rain or the sun I know that am blessed
No matter all their threat, I no go ever fear
I no care if like me or won spite me, isolate myself from haters like Covid 19
Follow who know road na only baba God Dey guide me
Every man for them self, I don lace my Nike
And as I Dey run Ma race, I just go down on Ma knees and pray grace
Standing ten toes while wait for better days
Your Dreams come through if you work and get faith ( Baba God)
I no fit tell you about my pains, put them in the songs
The road to success too rough, but I go beat the odds
Ex be calling on Ma phone, I press the red and block
I no wan look back at my past, I fear pillar of salt
RIP Beletti, I Dey always think about you everyday
But I Dey thank God say you dey for safer place
I Pray for best but I prepare for the worse
I Came from the trenches it was not nice
Life wey I don see e don make me wise
Chasing all them females ain't really my style