Elige una pista para reproducir
Hehe
No vex no vex
Shii
London Jay
Ain't no party like a London party
Ain't no party like a London party
Ain't no party like a London party
London party
London party
Shey you go sha manya when you dey hear this Gbedu (When you dey hear this Gbedu)
And if you no gallant make you no go order Azul
(Abeg no order Azul)
Sungbalaja baby whyne your sukus o
My money no be counter
When I dey march no dey measure my speedometer
Aunty Philomena
Mgbo Elelele Mgbo ye
Mgbo Elelele Mgbo ye
Mgbo Elelele Mgbo ye
London give them the vibe 247
Mgbo Elelele Mgbo ye
Mgbo Elelele Mgbo ye
Mgbo Elelele Mgbo ye
London give them the vibe 247
How many times i go sing and dance to let them we sabi
Shey if I give you my love you go love me back you no go use me dey play ludo
Na London Jay and sabi
I say na London Jay and sabi
We sabi
Boy we sabi
When you hear this gbedu make go sing and dance
Make you play this Jam on repeat
The gbedu choke
We in the club
We Dey pop pop pop rozay
Ina the club we no de joke.
We Dey pop anything
We drink everything
We dey smokey the kpo we dey joh
Mmm
Ginger me ginger me
Puff puff pass
Make you ginger me oo
Mgbo Elelele Mgbo ye
Mgbo Elelele Mgbo ye
Mgbo Elelele Mgbo ye
London give them the vibe 247
Mgbo Elelele Mgbo ye
Mgbo Elelele Mgbo ye
Mgbo Elelele Mgbo ye
London give them the vibe 247
Anywhere the money dey nah there I dey enter (say na there I dey enter)
Mixing my Henny Henny with alomo bitters (alomo bitters)
Drinking my pain away don't care about the liver (about the liver)
If you dey feel this Gbedu oya make you ginger
(Ohema make you ginger)
Go loco
Go loco
King of Lamba I know they go feel am
Go loco
Go loco
King of Lamba I know they go feel am
London give them the vibe 24/7
Ain't no party like the London party
Ain't no party like the London party
London give them the vibe 24/7
Ain't no party like the London party
Ain't no party like the London party
London party
London party
London give them the vibe 24/7